Mc Guddy Ft. Two Tigers – Never Lyrics
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no
Only me dey here so, dey here so
dey here so
I get e friends
I get e haters
Them too many
Dem be monsters
Give them knife, dem no go look back
Show your ride,dem go prove bad
You don call oley
Sheybi you don call oley
See me see gombe
Even when I shout, Dem go shout mogbe
E get some friends, you go know
Dem can never ever leave you lonely
E get some guys, you go know o, they can never ever leave you stranded
Hey aduma do body
Aduma do body, aduma do body
aduma do body
Give them chance, them go spoil something
Ayaga yaga yaga yo
See my life, I no be olodo
Everyday, I dey cast and bind
See, these people want to steal my shine
Ayaga yaga yaga yo
See my life, I no be dundie
Everyday, I dey pray and bind
See, the street, them wanna kill my vibes
Everyday I cast and bind
All those people wey wan see me down
Some even talk say
That time, them dey see me for Gwagwalada
It’s not a small thing
All these people wan turn me to junkie
Aran ran ran ran
Oro ro ro roo
Aran ran ran ran
Oro ro ro roo
Everyday I dey work for my money o
Everyday I dey mind my business o
Ever, minding my business o
EVER grinding for my pay day
I say bad energy oya go far away
The money don come
I dey spend am my way
Oya go far away
Coz I’m on a good vibes o
Aran ran ran ran ran
Oro ro ro roo
Ayaga yaga yaga yo
See my life, I no be olodo
Everyday, I dey cast and bind
See, these people want to steal my shine
Ayaga yaga yaga yo
See my life, I no be dundie
Everyday, I dey pray and bind
See, the street, them wanna kill my vibes
Chee…
Leave a Reply