Kida Wonder – Temple Lyrics

Kida Wonder - Temple

Kida Wonder – Temple Lyrics

You are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
I heard my songs are very vital motivation to the youthKida you are a legend always telling the truthSteady dey burst rhymes like say na me be may weatherI dey drop am back to back any season any weatherNa me dey give dem trips my flows be like planeBetter tell your best rapper make he no near my laneKida wonder is the future no one should put on a maskIf you ask me oga tell me na who i go askMummy told me boy be careful the street is not your father landMake sure you hustle tight no dey hate on another manLife sucks he con be like say i be d*ckI think you need to get a doctor cos my flows are very sickI’m a beast these rappers tryna get me locked upTo some i correct die but to some i dey fvck upProducer busy dey make beats kida wonder dey murder demMy flows are too spiritual taking hip hop to another realmKida wait comot for here you too spit barsFlows hook me for throat no be my fault say i vomit barsI dey give dem afro hip hop on a tempoI’m a king my guy and you are welcome to my templeI no dey roll with you nigga we no mateDon’t ever call me blood me and you we no relateA Capalot ! but ain’t polo GSo many friends out there but i don’t think i have a gee
You are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeahYou are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeahYou are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
You are welcome to my temple you are welcome to my zoneYou are welcome to my kingdom you are welcome to my throneYou no fit play with my feelings cos normally me i no getI’m a clean rapper call me lyrical saintI never start to blow why you dey hate me ogaAm just being loyal no dey underrate me ogaI just dey fake smile most times but the real me is in painGot money on my mind and it’s driving me insaneI’m a bully ready to murder any beatI no be sars but if i see another exhibitFrom any rapper con dey talk say he wan dey beef meE go clear for your eye see my brother believe meKida wonder abeg give up Satan get thee behind meSo many things i don see oboy just dey remind meSay nobody gat my back at all apart from meOh lord i need your grace make he no depart from meYeah Am a gunshot but e go hard for you to fire meTo those wey dey hate bless ya you dey inspire meDem talk say we go die young buh we keep on wakingAm a king am a champion am a legend in the making
You are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeahYou are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeahYou are welcome to my templeMake nobody come dey near my lane ohI swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
Enemies want make I fall but I dey rise everydayRacks upon racks dem dey surprise everydayAm not your class brother maybe i be your schoolMy lyrics drip too hard but he no be swimming poolBaby just the cap khalifa is now a fatherDon dey murder (Mother) this beat update me if you know the fatherI say nothing but the truth that’s why my lyrics are bitterLife is a journey but we no know how many metrePunchlines everywhere but i no be mike TysonI dey break on top the beat lyrical Micheal JacksonAm the only mad rapper wey no dey take weedWhen i dey come with my flows other rappers dey take speedYou no wan hustle abi you dey wait for motivationI just dey laugh you oga you never see intimidationI’m the man of the rap game other rappers dey benchI come in peace brother i no come here for revengeI no kill person abeg Bros i just dey murder beatIf six no go reach ehh you can dig another feetIf hip hop was a forest then kida don too murder meatDone justice to this one ehhn you can bring another beat

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*