Kida Wonder – Living Lyrics

Kida Wonder - Living

Kida Wonder – Living Lyrics

Hey (Coughs )WonderTalking shit about lifeOmoThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohI know the rules of life have been through heaven and hellSo you should listen when i speak have always got a moral too tellSinner dey judge another sinner because he sin another sinCriminals judging criminals because he steal another thingLife of a man no easy bobrisky had to leaveFrom one problem to another my guy it’s hard to liveNo let another man success make you think say you no dey tryThe street no be competition see my brother you dey tryGood things don’t come easy he dey slow like codeineWork hard and get patience bro the success is loadingLife isn’t fuvking easy na just grace wey take dey live amTommorow gonna be better so my guy work and believe amThem no go ever help you if dem no go benefitChairmanship na me dey hustle but na you dey benefitRap na my only weed oh am a lyrical smokerAlways laughing while rapping am a lyrical jokerThe lyrics are my story i bring music from the soulWhatever you reap guy know say na weytin you sowGovernment stealing from the people he don turn to normal thingThe police is your friend he don turn to another thingThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohLost a lot of brothers in the streets i really want too see againTryna get over it but i still dey feel the painFunny how dem claim family when you don start to make amDon’t blame me for the hard drugs he get why i dey take amFind a way to survive guy no brother for the jungleNa vasa you wan take live life oboy you need to hustleNobody dey for you it’s high time you realizeOnce again nobody gat you so guy you for dey wiseEnemies everywhere bro mind who you call your friendMake that move you want to make oh he fit go make you trendBrother dey kill brother the street no longer safeToo much trust don lead many into an early graveAm on the road to success and i no go match breakI don’t believe in love oh my nigga that’s fakeThe only true love that you get is from mama and JehovahHard times must surely go cos no condition lasts foreverThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohThis is the life that we live in ohSome dead but them dey among the living ohAnd i know before i die they must surely celebrate meKida wonder go blow oluwa go elevate meNobody go believe you if you no believe yourselfYou can’t stand my success ? if you no fit kill yourselfMy nigga friends are too fake like photoshoppingYou can never please a man you like take them for shoppingJump any sea climb any tree until i make amBeing real to the game swears well i no need to fake amLife is hard bruh

DOWNLOAD MP3 HERE 

 

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*