NewsSongs Lyrics

Idahams Ft. Zach Zoya – Lovina Remix Lyrics

Idahams Ft. Zach Zoya – Lovina Remix Lyrics

Idahams Ft. Zach Zoya – Lovina Remix Lyrics, Read Official Lyrics of Idahams Ft. Zach Zoya – Lovina Remix Lyrics .

Idahams

>>> DOWNLOAD MP3 <<<

Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

Ifeoma if to say na Raba girl you know you no go look my side
Nwanyi oma ah ah ah ah ah
If na the thing wey dem dey talk, you no go look my side
My lovina
My lovina
Since you come my life, I no fit leave you Rara
Na you I admire
My Lovina o
Since you come my life, I no fit leave you Rara
Girl your type no Dey regular
Girl you fine pass Monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me Rara
Girl you fine pass Monalisa
Girl you sweet me like Ribena o
Abena
Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

>>> LET EARN DOLLARS TOGETHER <<<

Lovina
I’ll admit it, get it off my chest, there’s just something missing when you’re not around
Girl I gotta deal with so much stress, you were so good at calming me down
Pull up, come, and see for yourself, That sweet sweet loving not for nobody else
Don’t you get lonely like I do babe? Lonely like I do
Now where did we go wrong?
Tell me where did we fall flat
Kept it going for so long, and I liked it just like that
Girl your type no Dey regular
Girl you fine pass monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me Rara
Girl you fine pass monalisa
Girl you sweet me like Ribena o
Abena
Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

Do you find AfroNaija useful? Click here to give us five stars rating!



Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button