
Read Official Lyrics Of Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa Lyrics , Nigerian comedian, content creator, and singer, has arrived with a brand new majestic hit song tagged “Ikebe Super.”
Furthermore, this song involves a skilled Lagos-based Afrobeats artist, and songwriter, Ceeza Milli.
Not to mention, you must listen to this incredible hit song. As a result, if you listen to music, there is a good chance that you only know the most recent intriguing singles.
DOWNLOAD Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa MP3
Carterefe & Ceeza Milli – Ikebe Supa Lyrics
Intro
Eazzyyyy ooh
Oboy you like f*ck
You like f*ck
Everytime f*ck f*ck
As I am talking to you now, you are f*cking
As I am talking to you now, you’re planning to f*ck
Why? why?
F*ckaholic
Champion (champion)
Mad!!!!
Verse 1
Sho ma bami soro
Tell me wetin you like
I don see many girls, but na you dey my mind ooh
Your friends them go dey reason say I no be your type
But I no pay them no mind ooh
Dem no know wetin you like
Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire
Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah
Verse 2
This your love dey sweet me walai
I no fit concur
Give you all my loving baby ooh
Extra loving on top
To the world my baby you know
That I’ll show you off
My baby show me love
Show me love eeh
Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire
Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah
Leave a Reply